areamama images

Discover Best areamama Images of World

#food #travel #sports #news #may #friday

#Bussinessparole inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok opportunities wey dey for women for tech and how person fit switch career join tech. . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

4/30/2024, 12:17:22 PM

#Bussinessparole inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Federal government free training wey fit help youths and business people, we dey with Somto Akujuruobi (3MTT Community Manager for Anamabra State) . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

4/23/2024, 12:07:16 PM

#Awadoormot inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok for some yards, Dem dey do clean up every weekend or Dem go pay person to do am but some tenants no dey gree pay or join, why? . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

4/18/2024, 2:33:25 PM

#Bussinessparole inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Opportunities wey dey for business people wey dem no Sabi say e dey . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

4/16/2024, 12:29:10 PM

I just remembered one chatting line one man used on me some years ago : " I'm losing control under your chicken drumsticks... "πŸ˜‚ Area Mama No.1 of Camer #NBrown #AreaMama #chickendrumsticks

4/11/2024, 3:28:35 PM

#villagemeeting inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok One village go fit dey fight with their neighbor for many years and even they kill each other, sometimes Dem no fit inter marry and most times na land Dem dey drag even the fight sef , some of the young ones no Sabi the true story. Wetin you think for this matter. . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

4/5/2024, 11:56:36 AM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Senegal don swear in Bassirou Faye their 44 years new president and Tinibu dey there yesterday. When Nigeria fit get a young president again. . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

4/3/2024, 11:16:29 AM

#businessparole inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok How young business person or career person fit rise for business if en get plenty billing from family. E fit drag am back abi e go need to abandon the family and try to rise first? . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

4/2/2024, 12:32:32 PM

#officepalava inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok we no say everything add money, but you see meat, fish , egg and milk na times 10, how families take dey balance protein for their food these days . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

3/18/2024, 1:32:38 PM

#Awadoormot inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok one tenant for awa doormot don share the list wey em landlord family give am for him burial as per say e dey leave for em house . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

3/14/2024, 12:57:38 PM

"... He takes me around the cruise lines Not only in France Paris Nine Thinking of cloud nine then Tirana on ma mind With some kana designs. AFRICAN FABRIC well design We juh di shine deh light Day and night, moonlight..." #ndolo video dropping tomorrow.... Anticipate β€οΈπŸ‡¨πŸ‡²πŸ‡¦πŸ‡± #NBrown #AreaMama #ndolo

3/6/2024, 9:24:28 PM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Nigeria dey poor? The government Tok say the country no get money. Some people say Nigeria no fit poor say we get plenty resources for ground. So which one you believe . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

2/21/2024, 10:28:38 AM

#insidelife inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Today na International Day of Zero Tolerance to Female Genital Mutilation. . . Why awa people still dey circumcise girl pikin even for this days wey civilization don full ground . . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

2/7/2024, 1:25:28 PM

#villagemeeting inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok wetin dem sabi your village with. Where be that popular spot for your village wey everybody Sabi . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

2/2/2024, 10:38:24 AM

The time has come for our puff puff Meet & Greet. See You on Friday 2nd February at 6pm. Time is of essence. You risk missing me if you come too late. #NBrown #AreaMama #meetandgreet

2/1/2024, 5:36:10 PM

#kwanta inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Many people don yarn say celebrities life no dey easy, No privacy Plenty temptation And busy life. You go fit marry Nigerian celebrities if money no be problem Who you for fit marry if you get the choice. . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

1/31/2024, 11:16:35 AM

#awadoormot inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Area Mama,we be two girls and one boy and the boy na last born , na me dey middle. My papa and mama no get money and no go school.dem no train me and my senior sis, we dey hustle do small small business for school to fit pay fees, last year my brother get admission all of a sudden dem dey pay every for am and Dem dey borrow to train Shebi me and my sister no be human being? . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

1/11/2024, 1:26:25 PM

"πŸŽ‰πŸŽΆ Hey everyone! It's a NEW YEAR & A NEW DAWN It's N Brown's birthday and I’ve got something special for you all! πŸŽ‚πŸ₯³ Introducing my new song, 'Shake It'! 🎡πŸ”₯ This danceable tune is not just about grooving, it's a celebration of STRENGTH and RESILIENCE. πŸ’ͺ❀️ N Brown, also known as Area Mama, is not only a sickle cell warrior, but also a philanthropist, social media influencer, rapper, and media personality. 🌟 Despite facing backlashes due to my illness, I continue to inspire and support others. πŸ™ŒπŸŽ—οΈ Through my music, N Brown spreads love and positivity, and this time, I’m inviting you to join me in shaking off any negativity and embracing the joy of life. πŸ’ƒπŸ•Ί So, let's show our support and love by watching the visuals of 'Shake It'! πŸŽ₯πŸ”₯ Click the link below to experience the infectious beats and N Brown's incredible talent. 🎢✨ Let's celebrate my birthday in style πŸŽ‰β€οΈ Link πŸ”—on comment section πŸ‘‡πŸΎ Area Mama No.1 of Camer #NBrown #ShakeIt #AreaMama #SickleCellWarrior #BirthdayVibes"

1/5/2024, 12:16:25 PM

Join us in extending warm birthday wishes to the remarkable Nora Brown Official , a philanthropist, influencer, and rapper based in the UK, as she celebrates her 41st birthday today. Nora's unwavering commitment to making a positive impact has touched numerous lives, and her creative work continues to inspire many. Let's celebrate her today for the amazing queen that she is. Happy Birthday, Area Mama. Here's to embracing another year of spreading goodwill and unleashing creativity. #spotlightwothgwendy #gwendymediatv #GWENDYMEDIATV_237music #love #Shakeit #AreaMama #philanthropist

1/5/2024, 10:25:35 AM

Kill Them Mama Kill Them With The Beats One Tough Woman I Rep The Streets No Jokes, I Turn Up With My Kids* One Woman, Black Sheriff, You Know The Hit SHAKE IT! Area Mama No.1 of Camer #NBrown #AreaMama

12/21/2023, 10:52:55 AM

#insidelife inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok plenty kidnap cases and sales of human part na the biggest cases wey we dey hear for area nowadays. How we society take bad reach like this? Wetin Mama and Papa Dem support do take care of their children . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

12/20/2023, 1:29:52 PM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok shut down any hospital wey no fit give first aid to accident or gunshot victims before Dem go reach big hospital wey go treat Dem well well, You support or you no support.?? #chookmouth . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha)

12/20/2023, 10:15:13 AM

Shake It by N Brown available now on all streaming platforms Check my bio #NBrown #AreaMama #latestrelease #shakeit

12/11/2023, 10:50:44 PM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok As the rate of kidnapping don plenty,awa people gats dey careful who to trust oo because most kidnapped victims wey survive later find out say their person dey involve. . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

12/11/2023, 9:54:58 AM

Catch me tonight at @vera_b_pride entertainment Christmas Dinner gala. It's going to be popping. Come with your dancing shoes because you'll have to Shake it down with Area Mama No.1 of Camer It will be at the famous luxurious Saray banqueting suite in Edmonton N9 OTZ. #NBrown #AreaMama #party #partynight

12/1/2023, 10:12:12 AM

#bussinessparole inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok wetin to consider before you switch career. . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

11/21/2023, 11:12:50 AM

#Jarayarns inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok plenty people don dey carry wheelbarrow for inside market dey move around dey sell fake and expired provisions for cheap price and people dey rush am for Christmas and their children and visitors go chop am kon dey sick tomorrow. Why awa people no dey ever check expiry date of things? . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

11/20/2023, 11:00:50 AM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok federal government dey plan to spend millions to free prisoners to decongest the prisons, the Koko be weytin Dem dey spend to clear boys of the streets. With the rate of inflation, if this people come back,Dem go fit settle well for Nigeria of today? Another heavy duty truck don crush young man for Idemmili- Oba road yesterday for Onitsha, for Aba last week after 40ft container and the govo don ban heavy duty vehicles to dey pass for daytime, weytin Anambra dey wait to pass this law . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

11/20/2023, 10:20:16 AM

If you're looking for that one person that will change your life, Take A Look At The Mirror πŸ˜ŠπŸ™πŸ½ Area Mama No.1 of Camer #NBrown #AreaMama #yvessaintlaurent #yvessaintlaurentmuseum

11/16/2023, 12:21:20 PM

Oh yes! I'm right here in Paris πŸ‡«πŸ‡· Area Mama No.1 of Camer #NBrown #AreaMama #paris

11/12/2023, 9:50:33 AM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok Federal government student loan , poor man pikin fit get am? . . . Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

11/8/2023, 10:18:32 AM

#areacourt inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok government don yarn say hospital wey no gree treat victims with bullet wonjury go collect wotowoto. Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

10/31/2023, 10:26:23 AM

This is how I turned up last night for the movie premier of BEHIND THE VEIL, a film by @toyinmoore Can't wait to share this movie with you all as it would be available in November πŸ’›. Thank you Toyin Moore for trusting me on this project. The theme was 'mysterious'. Hope I nailed it. πŸ‘—My dress was designed by Diallo Couture Tel : Eunice - (+237)679484523 Mr Diallo - (+237) 677300602 Make Up was done by myself Area Mama No.1 of Camer #NBrown #AreaMama #behindtheveilmovie #btvmovie

10/30/2023, 7:05:21 AM

#BusinessParole inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok some things wey go help you grow your business well well. Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

10/17/2023, 12:22:46 PM

#kwanta inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok How our road go dey for ember month. Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

10/4/2023, 12:28:48 PM

OCTOBER........ SuCCeSS In ThE PaLm Of YoUr HaNdS. All I see is JoyπŸ’ƒ All I hear is LaugherπŸ˜‚ All I feel is PeaceπŸ•ŠοΈ All I know is BlessingsπŸƒπŸ™Œ All I have is GodπŸ™ WealthπŸ’°πŸΎ Good health🦸 Long life and connectionsπŸ†πŸ₯‚ WELCOME TO OCTOBER. #october_my_month_of_Joy_Testimonies #god_above_all #beyondlimits #mc_jolijoli #areamama #multipreneur #eventshost #entertainer #contentcreator

10/1/2023, 8:51:44 PM

Happy New Month Talkers Today is the 1st of October, a day every Anglophone Cameroonian should remember. As a proud Oroko, Bakundu, Kumba - Fiango Princess, I can't forget this day. On 21 April 1961, UN resolution 1608 (XV) set 1st October 1961 as the date of independence for the Southern Cameroons. On 11 February 1961 a plebiscite was organized for Southern Cameroonians (anglophones) to vote and gain independence by either Joining Nigeria or la republic du cameroon . Our forefathers voted to join la republic du cameroon and on October 1st 1961 Anglophone cameroon joined la republic Du cameroon and it was now called the Federal republic of Cameroon. Today marks the independence of Anglophone Cameroonians (Southern Cameroon). Make sure your kids know this. Tell them their history. My kids know this because they've asked me countless times what's the meaning of the Anglophone crisis? And the answer lies within this history. Area Mama No.1 of Camer #NBrown #AreaMama

10/1/2023, 2:27:41 PM

#kwanta inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok Naira Marley don respond to the accusations wey say em hand dey for Mohbad death some Nigerian artist wey die young and their song. Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

9/27/2023, 12:27:27 PM

#Wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok how clean our cities dey this time, Why people dey throw way dirty anyhow. Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

9/27/2023, 11:35:45 AM

When my attitude towards you change,.it might be your way of life doesn't match mine. It's not as if I hate you .....but I just want to distance my self from you.but I still love you you if you change. #areamama#

9/26/2023, 11:16:22 AM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok light don seize for parts of Onitsha for over one week now, wetin dey happen? we go dey with Emeka Ezeh (Head, Corporate Communications, EEDC) #WazobiaOnitsha #GbaskyAreaMama Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

9/11/2023, 9:27:06 AM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok As many Nigerians dey Japa go obodo oyibo, many Chinese and Lebanese dey flood enter Naija. Weytin Dem dey see for here wey awa people no dey see? #WazobiaOnitsha #GbaskyAreaMama Listen online via www.Wazobiafm.com (choose Onitsha) #chookmouth

9/4/2023, 11:27:41 AM

β€œAnytime I do Skin-to-Skin ,my blood dries up" β€” says β€” #AreaMama, an Abuja-based Gay Prostitute. . . . . 🚦Liked by Bobrisky, WFJamesBrown & 100,000 others. πŸƒβ€β™€οΈ

7/16/2023, 3:19:43 PM

We Drip Hard πŸ‘‰@PWA Stores πŸ’―πŸ‘Œ Counting Down πŸ’ƒπŸ»πŸ’ƒπŸ»πŸ’ƒπŸ» πŸŽ‰ Birthday in a bitπŸ₯‚ Taurus ♉️ πŸ«… #May1st #themarsgold #pwastores #InAddyToMe #princesspeculiar1 #AreaMama

4/30/2023, 11:39:55 PM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok As we dey celebrate WORLD SIGHT DAY we go dey yarn common causes of blindness and how to avoid them. #WazobiaOnitsha #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha

10/13/2022, 10:48:29 AM

#wetindeymagawaya inside #OgaMadamOffice With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok Our Igbo language, how e take dey affect our oyibo accent. Na only big big oyibo dem take dey Sabi beta school? #WazobiaOnitsha #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha

8/31/2022, 11:30:22 AM

#ogamadamoffice inside #wetindeymagawaya With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok Our Igbo language, how e take dey affect our oyibo accent. #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha

8/30/2022, 11:00:25 AM

Happy Sunday! PICK BATTLES BIG ENOUGH TO MATTER, SMALL ENOUGH TO WIN. Who can guess what I am thinking about? #nbrown #remymartin #adidas #adidasoriginals #rapper #areamama

7/31/2022, 8:58:51 AM

#awadoormot inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok which kind song you fit say people for area dey like we go dey with Sr Greene #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

6/23/2022, 2:00:27 PM

#InsideLife inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok weytin Nigeria law talk about "No refunds policy" #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

6/22/2022, 2:12:47 PM

More than a brother. #areamama

6/21/2022, 9:34:07 AM

#weytindeymagawaya inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok June 12 1993 oso abiola mata 29 years after, how nija dey? now wey we don turn am to democracy day, we go fit hit chest say we dey chop the betta things wey dey follow democracy? #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

6/13/2022, 11:15:32 AM

#jarayarns inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok Today we tanda with Oga talk talk person for EEDC as we dey yarn some of the properties wey Dem don burn and destroy and how e go affect area later #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

5/17/2022, 12:33:28 PM

#AreaCourt inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok The death of popular gospel singer Osinachi Nwachukwu don full everybody ear and the way wey she take die.yesterday police don arrest her husband. The questions na why people dey risk their lives for marriage. Why society dey judge Divorcees?. #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

4/12/2022, 11:17:16 AM

#MakeEForBeta inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama The Gbasky AreaMama Of Wazobia #wetinwedeytok Wetin parents dey do about children indecent dressing nowadays? E don too much for area oooo #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

3/24/2022, 11:16:14 AM

If youre still awake, let me pepper you with this small πŸ˜… Well, Sunday issa date in Lagos!! I only announced this private event a day ago and we're set to create magic with it... πŸ™πŸ˜šπŸ˜Š #emilyspeakslife #lunchandlearnwithesl

3/18/2022, 9:25:41 PM

#awagofment wit #kryssdboss @kryssdaboss x #theradiogovernor @GovernorJaho x #Areamama @gbaskyareamama x #theclassicman @owolabi_classic #wetinwedeytok: EXPECTATION FOR THE NEW GOVERNMENT we go dey with Prince Chris Azor Coordinator, Anambra Open Alliance Civil Society Network (ACSONET) and Chairman, National Coalition on Improving Service Delivery (NACOISED) And Comrade Chinwe Orizu Anambra State Chairperson, Nigeria Labour Congress, NLC #93.7FMOnitsha #WazobiaFmOnitsha #chookmouth Listen Online Via wazobiafm.com (Choose Onitsha)

3/11/2022, 9:29:32 AM

#hustleoclock inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok how person fit make money for entertainment industry even if em no funny we go dey with Chimdi Asika #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

3/7/2022, 11:57:10 AM

#hustleoclock inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok how to buy and sell food stuff. we go dey with Osamor Florence (Okpohoukwu) #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

2/7/2022, 12:33:24 PM

#towardAnambra2021 wit #kryssdboss @kryssdaboss x #theradiogovernor @GovernorJaho x #Areamama @gbaskyareamama x #theclassicman @owolabi_classic #wetinwedeytok: WETIN LEGISLATURES DEY DO FOR ANAMBRA STATE we go dey with Hon Timothy Ifedioranma (Member representing Njikoka Constituency TWO in Anambra State House of Assembly). #93.7FMOnitsha #WazobiaFmOnitsha #chookmouth Listen Online Via wazobiafm.com (Choose Onitsha)

2/4/2022, 9:47:42 AM

Getting it in this morning! How about you? Shout out to the ladies inspired by these posts thanks for your support. πŸ’˜ Pick up your fitbit sport watch @zarethsportstore : #Areamama #dianeoputa #womensuportingwomen #hollaratyourgirl #GlamMa

2/3/2022, 10:07:45 AM

Getting it in this morning! How about you? Shout out to the ladies inspired by these posts thanks for your support. πŸ’˜ : #Areamama #dianeoputa #womensuportingwomen #hollaratyourgirl

2/3/2022, 10:05:11 AM

#hustleoclock inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok Today we tanda with fine girl automobile mechanic and we go learn things wey you need Sabi about Mechanic #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

1/31/2022, 12:33:28 PM

#towardAnambra2021 wit #kryssdboss @kryssdaboss x #theradiogovernor @GovernorJaho x #Areamama @gbaskyareamama x #theclassicman @owolabi_classic #wetinwedeytok: Wetin legislators dey do for government... we don dey with Hon. Patrick Udeoba (Member representing Anambra West Constituency in Anambra State House of Assembly) #93.7FMOnitsha #WazobiaFmOnitsha #chookmouth Listen Online Via wazobiafm.com (Choose Onitsha)

1/28/2022, 9:59:22 AM

#ThrowbackTori inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok today na lovey Dovey throw back ooo. Me I dey ask ooo weytin be that thing or character wey you stop because of the love of your life? #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

1/27/2022, 10:56:20 AM

#jarayarns inside #OgaMadamOfficeShow With #AreaMama @gbaskyareamama #wetinwedeytok so far so good,e remain 7 days before, January finish. How far, how market Every where don Red ABI e still go well. Your new year resolutions, how the thing dey go?. #GbaskyAreaMama #WazobiaOnitsha #chookmouth Listen online via http://wazobiafm.com (Choose Onitsha)

1/24/2022, 11:41:12 AM